.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 5 February 2014

COW MESS!!!





Barn explodes thanks to farting cows

A herd of 90 flatulent (farting) cows blew up a Shed in Rasdorf, Germany, after their MESS created a high level of methane gas which ignited the Shed. Police said a 'static electric charge' caused the gas to explode with flashes of flames!!! The Barn's roof got damaged with one cow suffering serious injury.

  • Nawa ooo. Dis na d original KONGI MESS. I no kno say cow dey faya MESS like dat.
  • Dis is laughable....I tink say na only us sabi mess.
  • But dis kain mess wey fit start faya...na OGBONGE MESS!!!
  • Like dey said, d tin (gas) don accumulate well well for d shed, plus conc ammonia sef.
  • D fact remains dat dem dey take cow manure make BOMB ke...abi una no know???
  • Also I sure say for Naija, some people mess fit spark faya like dis cows own...ie. AGBERO MESS. You kno say na rotten buka food dem dey chop. lol. 
  • And those of my readers wey dey enter Danfo...una go don smell Conductor mess well well. Are you telling me dat kain mess no fit start faya...if dem store am for inside PANGOLO container? D kain mess wey be say, you go reach home, you still dey smell am for inside your head. lol. Hehehe...God 4bid bad tin o.

No comments:

Post a Comment