This 35 year old man is worshiped in West Bengul, India because he has a 14.5 inch long 'monkey tail', a result of a birth defect. He has not cut the hair that grows out of his rear since he was a child. Indians think he is the reincarnation of a MONKEY GOD, and that he has healing powers!!!
- If oyinbo hear dis wan dem go say d people dey CRAZE.
- If to say dis guy na Naijaman, ee for don become millionaire ke?
- What stops him from collecting money from people , saying he dey heal dem if dem touch eem tail?
- And Naija people boku wey go believe am.
- I sure say some of my naija people go like to come with TAIL when next dem come dis world???
- Naim be say you go BRANCH for (divert to)India. lol.
No comments:
Post a Comment