
- DIS NA D DAILY PRAYER OF EVERY NIGERIAN KE. DEM DEY TELL PERSON AGAIN?
- I DON'T KNO WHY WE EVEN BOTHER TO MENTION IT IN AWA PRAYERS...BCOS IT IS ALREADY 'PRESUMED'.
- EGO, KUDI, OWO, MONEEE NA CONSTANT VARIABLE FOR AWA EQUATION...AND NO NEED FOR ANY PASTOR TO MENTION AM.
- PASTOR SEF LIKE AM PASS ME!!!
No comments:
Post a Comment