THE NIGERIAN SUPER EAGLES FOOTBALL TEAM MANAGER, STEPHEN KESHI, HAS BEEN AXED FROM HIS JOB. FORMER COACH, SHUAIBU AMODU HAS TAKEN HIS PLACE, TO BE ASSISTED BY GBENGA OGUNBOTE.
- D wan wey you chop never do??? Abi u wan greedy??? God never bless u reach???
- I bet u dis guy is happy to go...d guy don TAYA. He only stayed dis long bcos ee no wan make ee be like say eem dey ungrateful to Nigerians. Dat job no easy, and he was lucky...so dont push your luck.
- Did you guys see how much gift of Houses and Cars stupid Nigerian Billionaires/Senators/President showered on him when he won the African Nations Cup the other day?
- D guy don chop reach sef...any other thing na OVERTIME...na JARA!!!.
- Ok thank you NOWWWW!!! You don try. U do well. Bayi-bayi.
- If I were you, I would go private and invest all ma KUDI (ego) for some good business. No bother coaching any African country again...sit home and CHILLAX. Give your body a break.
No comments:
Post a Comment