.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday, 17 October 2014

NIGERIA: SUFFERING AND SMILING!!!



HAY-SHOBAY......HAYYYYYY!!!
(On Eko Bridge).

  • By d time you reach office (work), your trouser go don tear for yansh.
  • You go dey sweat like pig wey dem wan roast for Xmas..
  • If you no careful sef wan tif go don steal d remaining change (naira) wey you hide for your back-pocket.
  • My people...ee get as ee be o!!!
  • D option is for us to all drive cars and further congest awa roads and cause more polution...abi??? But then...what about those dat cannot afford ordinary KEKE (bicycle).

No comments:

Post a Comment