.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 15 October 2014

HOLLAM WELL WELL!!!



OMO TIWA SAVAGE SAYS...'WE ARE STILL IN LOVE'.

  • Na you tok am o...so make you keep your man well well.
  • And my advice to u be say make u do less of FLESH EXPOSURE...bcos no man like am.
  • 4get dat d guy was enjoying it at d beginning, when una dey do boyfriend and girlfriend. Dis na d REAL McCOY.. When d chips are down...a real man does not want d next dude to see too much of his wife's SHOW-ROOM (pussy).
  • Dat na OFIN BURUKU-BURUKU. (strict law of Adam). No go area!!! Walahi Talahi. Na exclusion Zone.

No comments:

Post a Comment