.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 6 October 2014

MARIAH CAREY & NICK CANNON!!!

Cheated? Following news of their split, Nick, pictured here January, was linked to a number of women and Mariah seems to certainly believe the rumours

WHEN THE GOING WAS GOOD.

  • I am ashamed to know dis couple broke up.
  • Wettin dey do u kids of dis days sef???
  • Una no fit ROUGH AM???
  • So so to dey 4uk about.and chase yeye cheap pussies.
  • Wettin person dey look for outside, with a chic like Mariah???
  • Nawa o...I no dey like to see black couples for Amerikoko dey mess up like dis.
  • Abi una want make oyinbo go grab Mariah??? Ah ah wettin sef.

No comments:

Post a Comment