KIM KARDASHIAN, AND HER 'HUSBAND', KANYE WEST!!!
- May God not give us another person's wife...AMEN.
- Na dis nonsense awa Naija babes dey try to copy.
- D only tin be say dis wan comes with a FAKE YANSH.
- By d way my question be say...if all dis people with fake yansh wan SHIT, wettin dem dey take do am??? Hehehehe...(Your imagination is as BLURRED as mine). lol.
No comments:
Post a Comment