.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 6 October 2014

PISS AND PAY!!!



NOT SURE IF DIS WORKS IN NAIJA.

  • Walahi na for Naija I don see grown men dey piss against their car tyre for serious go-slow (how for do). When una no get PUBLIC TOILETS.
  • I been get one close friend wey dem kidnap as d guy dey piss for express road for night. D guy don go shak beer, dey return home, but no fit hold d piss.
  • Guess what his driver did??? THE GUY PIK RACE (Drove the car away, and left him to his fate). Hehehe.
  • If na me...dat driver eem job don FINISH...dat is if dem even manage to release person sef. lol.
  • Naija na WONDER LAND...when big wahala nak you for ground finish, then small wan go come climb on top dey mess u up.
  • Nawa...ee get as ee be o!!!

No comments:

Post a Comment