.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 14 October 2014

NOLLYWOOD ACTRESS: LADY OMOTOLA EKEINDE!!!





  • NICE POSE, AND NICE OUTFIT.
  • LEAVES SOMETHING TO D IMAGINATION...IF YOU ASK ME.
  • DIS NA HOW DECENT WOMEN SHLD LOOK...DESPITE BEING AN ACTRESS.
  • NO BE ALL DIS AWA SO-CALLED YEYE NOLLYWOOD ACTRESSES WEY GO DEY SHOW THEIR PORTO-PORTO YANSH AND YANMA-YANMA BOBBII (BREASTS) FOR SOCIA-MEDIA....SEEKING ATTENTION.
  • DIS WOMAN CLEARLY SEPARATES THE GIRLS (ALATIKAS) FROM THE 'LADIES'.
  • NO WONDER OMOTOLA NA PERSON WIFE...ARE U SURPRISED??? NO I'M NOT.
  • WHEN UNA FINISH UNA GO SAY UNA DEY LOOK FOR HUSBAND..UNA NO GO KNO SAY NA 'WIFE' MATERIAL MEN DEY LOOK FOR. ABI WHO WAN MARI 'AGARACHA WOMAN' OR 'OTURUGBEKE WOMAN'???

No comments:

Post a Comment