.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday, 24 October 2014

DOG ATTACK!!!



THIS POOR KID WAS ATTACKED BY TWO CRAZY DOGS IN LAGOS!!!

  • Poor chap...obviously attacked by HUNGRY DOGS. Naija no kuku get Laws restricting WILD DOGS from domestic breeders. Dem get all d 4ukin Rotweilers, and Pit Bulls for Naija.
  • Come oooo. Una no dey hear word. You dis Naija people wey dey pretend to do like WOGS (Western Oriental Gentlemen).
  • When una become small YOPPY finish, una go begin dey breed wild dogs, dey pretend to do like oyinbo.
  • Una don forget say oyinbo dog dey chop food pass eem owner, and ee dey even sleep for bed.
  • Naija man go dey go beg for REMI (remnants) from buka dey take feed eem dog!!!
  • Ah ahhhh Na by force person dey take keep dog??? When people for house never chop BELEFUL.
  • DIS NA D RESULT.

No comments:

Post a Comment