



- ABEG...4GET DAT WAN.
- MAKE U JUST STICK TO YOUR NATIVE DRESSING JEJE!!!
- DIS NA D REAL AJASCO MUCHACHA....hehehe.
- I NO FIT LAUGH....and I sure say dat POOR Suit go cost no be small.
- Have you noticed dat all d people wey shake hands with am dey LAUGH??? ...I sure say na d suit dem dey take laugh.(bad guys).
- Dem go say...Dis wan wey Mr President come go be like wan kain VILLAGE HEADMASTER so.
No comments:
Post a Comment