DIS WAS AT THE RECENT 'NATIONAL CONFERENCE' HELD IN ABUJA!!! LET'S CALL IT 'NATIONAL SLUMBER' FOR ALL INTENTS AND PURPOSES.
- Hehehe...can we trust d result??? Your guess is as good as mine.
- Dis wan wey be like say dem take TEAR GAS waya all of dem so....ee get as ee be o.
- Dis is what you get when you recycle products...u get WORN OUT materials.
- All dis old men wey dem for don retaya go dem village.
- Naija na GARBAGE IN, GARBAGE OUT.
- Na dis guy for d 1st foto FAYA d sleep pass...korrect guy. lol. Upon all d guoro (kolanut) wey d guy don chop. Kaiii. D bobo no give a 4uk. Make una dey tok una own.
- I'M NOT LAUGHING O...heheheheheheh!!!
- Kaiii, why dem no give me CONTRACT to supply pillow for dis shitty geriatrics??? Ennn.
- I hope whoever was taking the MINUTES did not go into a 'comma' too. lol.
Nice one...where is the pillow?
ReplyDelete