.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 1 October 2014

OBEY FOR LIFE!!!



MAKE UNA ENJOY DIS WAN FROM BABA JUJU HIMSELF....EBENEZAR OBEY (OTITO KORO)!!!

  • Ee don tay wey dem don dey preach to Nigerians to obey ROAD SIGNS and RULES.
  • But una no dey hear...u guys are d WORST Drivers in dis whole damn world.
  • One thing I give una sha be say your reflexes are damn sharp on the steering...na only Italo (Italians) fit rival una. Those wans...their craze na another story o.
  • Anytime I drive in Nigeria...my blood pressure shoots up.
  • Does dis happen to you??? Abi na only me???
  • Too many MAD people driving round d streets of Nigeria...walahi. I taya.
  • Sometimes I go look d idiot sotay, I go shame for am...bcos d guy looks otherwise and ordinarily like a responsible person. But on d road...suddenly everybody becomes IRRESPONSIBLE and wild. 
  • Na there you go see Army General dey drive against 4ukin traffic...kai. Una own don spoil.

No comments:

Post a Comment