.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 19 May 2014

ANOTHER BOMB BLAST IN KANO!!!



ANOTHER BOMB HAS EXPLODED AT A HOTEL IN KANO KILLING NOT LESS THAN 17 PEOPLE. IT HAPPENED IN THE CHRISTIAN DOMINATED SABONGERRI AREA OF KANO.

  • No be dem fault. ....Walahi Boko-Nonsense never see wettin pass dem. Dey are on a PICNIC.
  • Dey don SEE US finish...meaning dey know dey can get away with anytin.
  • WHY: Bcos awa government don play mumu for dem for too long.
  • Dis are inconsequential IDIOTS dat should have been WEEDED out long b4 now.
  • But instead...awa government was 'sitting on the 4ukin fence'....hoping dat God will come down and do d job for dem.
  • Wettin sef??? Una wan kill God? Abi una no kno say God work plenty. Everytin THERE IS GOD O....THERE IS GOD O (lol)...una no kno say God only helps those who help themselves?. 
  • MUMU government.

No comments:

Post a Comment