.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday, 9 May 2014

NIGERIA POLICE: UNA NO DEY SHAME???



THIS IS A GROUP OF FEMALE NIGERIAN POLICE OFFICERS, JOINING THE PROCESSION/PROTEST OF ' BRING BACK OUR GIRLS'. WHAT AN IRONY!!!

  • My people dey tok say SHAME no dey shame!!!
  • When dis fools are supposed to be protecting us in d first place from Boko-Haram???
  • Una no dey shame for dat awa country??? Instead make dem dey hide dem woor-woor faces.
  • If you did your job in d first place, we wouldn't be in dis SHIT.
  • You all should be LOCKED UP....moda4ukas.
  • D same way awa President's wife went on TV dey shed crocodile tears...instead make she go advise her sedately husband to try and do 'A DAY'S WORK' for a change.
  • Babanla 4ukery.


No comments:

Post a Comment