WHO IS MORE CREDIBLE???
- I leave dat to your imagination and judgment!!!
- Even tho most of you are typical Nigerians with SHORT MEMORIES.
- Our problem is dat WE TOO DEY FORGIVE awa tif-tif leaders, and dats why dey come back to SHIT on awa 4ukin heads.
- In dis case dem go even blo grammar sef on top, and ROLL EYES like ABIKU pikin..
- YEYE PEOPLE...dem don annex a whole 4ukin State, and yet still have mouth to say dem wan be Party leaders.
- Do I blame dem??? Sebi na awa money dem dey take BRIBE us.
- What an IRONY....How sick can a society be.
- I even hear say 4ukin OLADIMEJI wants to be Governor in Ogun State??? HOW CAN!!! Has he done his jail term for stealing us blind???
- NIGERIA...una no dey shame.
No comments:
Post a Comment