.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 12 May 2014

IS IT REALLY A MAN'S WORLD???

Evans Oseki's photo.


WHO SAYS???

  • I really do not think so o???
  • You cant win o, bcos if you remain single sef na real WAHALA. Na woman go still CHOP you dry!!!
  • Hehehe....ee no easy o. 
  • Ee be like say na women dey cause dis KATAKATA....lol.
  • When woman HANDLE you (man) finish...Walahi...She go sell you and collect change sef.
  • Ee go come be like say man na d real MUMU....kaiiiii. Upon all awa gra-gra.
  • You go come out at the 'other end' like cloth wey dem put for washing-machine...hehehehe!!!
  • And yet we go dey CHASE dem all over d place!!! We be real MUMU.

No comments:

Post a Comment