.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 19 May 2014

HAPPY RE-UNION!!!



JAY Z, BEYONCE, SISTER SOLANGE, AND MOM POSE FOR A PIC.....AFTER LAST WEEK'S 'TWO-FIGHTING' SHOW WHERE SOLANGE ATTACKED JAY Z IN AN ELEVATOR!!!

  • When we were in school in dem days, dem go say 'two-fighting' when two people dey fight.
  • But sha...dat was a tough fight o. Dis babe dem call Solange na real fighter o.
  • Come see as she troway her leg like Jackie Chan...abi na Bruce Lee sef!!!
  • D tin fear me oooo. Even Jay Z sef been fear...no be small. Na real ROFOROFO Fight.
  • Just shows dat make we no dey look woman face tink say beauty na everytin....bcos when she scatter body finish....ee go get as d tin be. Lol.
  • Cheiiii...nawa o. God dey try.

No comments:

Post a Comment