.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 19 May 2014

PRICK SCARCITY IN MAGODO???



THIS LADY, BISI IBIDAPO-OBE HAS JUST OPENED A LINGERIE ADULT SHOP IN THE MAGODO AREA BECAUSE SHE SAYS 'THE DEMAND FOR SEX-TOYS IN THE MAGODO ENVIRONS IS HIGH'.

  • No be me tok am oooo. Na Bisi.
  • Why you dey take style dey insult Magodo men???
  • You have messed up my brain a little bit maam. I'm trying to work out the rationale. Why you no kuku say na MONEY you dey look for???
  • Are you telling me you KNOW the women in Magodo...or you can READ their minds??? Dem dey complain??? Abi real men don finish for Magodo???
  • Na so d real tin (PRICK) dey scarce for Magodo???
  • I dey sorry for una...Make una no try us for Lekki area o.
  • For awa side for Lekki, we still dey FAYA ACTION well well...no be small. So make you no take mistake come open branch for there o.
  • Awa own women no get COMPLAINT...dem be 'ALL KORRECT SIR'. Lol.
  • See d 'SMALL' tins wey dem dey carry dey sho us for foto sef!!! Is dat all???
  • D tin wey no reach 6inches.
  • Are we to assume dat all of una for dis foto dey use dis tinnnnnn??? I FEAR o!!! See as I open mouth.



No comments:

Post a Comment