.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday, 9 May 2014

NIGERIANS IN LONDON PROTEST!!!



NAWA OOOOO!!! I WAS THERE LIVE.......

  • Dis shame dey too much sef.
  • Oyinbo dey laugh us, even tho dem dey sympathize with us.
  • Dem dey ask weda we no get ARMY...or common Police sef.
  • One of dem ask me say weda na Helicopter dem take whisk d girls commot awa country, and dat how come awa security services no even get d faintest idea where dem carry dem go???
  • Do I blame d guy??? It is a matter for common sense ke...wey no common for awa bull-shit  government.

No comments:

Post a Comment