.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 19 May 2014

THE AGEING FACE OF A CONFUSED MAN!!!



WAHALA DON COME OOOO!!!

  • It's no longer business as usual for awa Presido.
  • Nice to see he is doing 'A DAY'S JOB' for a 4ukin change.
  • You dont need to tell me....I can see d red eyes and grey hair (just like mine, when I am chasing dat elusive Naira, which he does not need to chase).
  • Come onnnnn. Geraway. Na dis small Boko-Nonsense People dey make you shake like small pikin wey convulsion dey catch??? 
  • Wettin dey do you??? Please behave like a MAN. lol.

No comments:

Post a Comment