WHAT DO YOU CALL DIS? IS DIS FASHION???
- Una dey disgrace Nigerian WOMANHOOD.
- Not dat the men are tired of looking o. After all na FREE SHOW...if you like sef make you show us d real tin.
- We no proud...We go still look well-well.
- Hehehe....See your AKPU (FUFU) BELLE sef.
No comments:
Post a Comment