.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 7 May 2014

THANK YOU MICHELLE OBAMA!!!




  • No mind my MUMU Government.
  • Yoruba people say 'Ogun asotele kin pa aro'..meaning if war dey come, you no go find people wey no get leg around (dem go don vamusss long before war starts). WHY...bcos d guy sabi say eem no get leg for ground to take run.
  • But no be so for my mumu government.
  • Dey cannot claim not to have been told by experts long ago about what was to come...and what dey are now faced with.
  • Faya brigade government!!!

No comments:

Post a Comment