.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 20 May 2014

CELEBRATING STUPIDITY IN NIGERIA!!!



THIS CANNOT BE REAL...IT'S GOTTA BE A BIG JOKE!!!
  • Sorry to disappoint you all.
  • It's for REAL.
  • Bomboclat/bull-shit people....una own don spoil. Anything for money.
  • D funny tin be say d guy go dey follow dem dey chop awa money in his own little way too.
  • He is definitely better paid than YOU and ME.
  • And I guaranty you dat d PHD sef na special gift from University of Portharcourt to the President's boy. I sure say he no take eye see inside of a classroom. And what more??? He go don SETTLE lecturer well well.

No comments:

Post a Comment