THIS WAS CULLED FROM THE DAILY MAIL (taken by USA TV Reporter, Eli Ross)...THE ROYAL PRINCE OF ENGLAND, PRINCE WILLIAM, TRAVELLING ON ECONOMY CLASS.
- Naija Politicians...una own don SPOIL oooo. Walahi Talahi!!! Ko baje fun gbogbo yin.
- Ee nogo beta for una, as una dey squander awa money.
- Some of una even dey buy PRIVATE JETS....(ewu jets).
- Awon omo alai jobe ri!!! People wey poverty don crape dem head.
No comments:
Post a Comment