THESE INNOCENT SIBLINGS AGED 7, 6, & 4 HAD A NEAR MISS!!! THEY WERE LURED AWAY FROM THEIR MOTHER'S SHOP BY A KIDNAPPER/RITUALIST, ON PRETEXT HE WANTED TO BUY THEM BISCUITS. HE WAS CAUGHT AND ALMOST KILLED, BUT FOR POLICE INTERVENTION. THIS HAPPENED AT IYANA IBA, LAGOS STATE.
Here is the shameful and ugly face of the kidnapper/ritualist.
- Yeye man...see eem aporoko head.
- Who tell una say dead body dey bring money???
- Poor kids...dem for just become mere statistics.
- Naim Ibo man dey call..EWU BISCUIT.
- When we were kids in the 60s, awa parents told us not to follow strangers or take sweets from dem. In fact in those days gbomo-gbomo go slap your yansh, and you go turn into small goat wey dem go drag commot....Well, naso dem tok o. So kids had to be extra SMART. Too many mumu kids dis days sef!!!
- Kidnapping no be new tin for Naija ke...we had GBOMO-GBOMO in Lagos in dem days...so I wonder wettin parents dey do dis days wey dem no fit EDUCATE their kids. Some parents sef na ORIGINAL Mumu too.
- It is called 'STREET-WISE'.
No comments:
Post a Comment