.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 21 May 2014

NIGERIAN TRANSGENDER!!!









YOUR OWN BETA....YOU NO GET PROBLEM KE!!! SE YOU SAY YOU BE MISS SAHARA. OKAY OOOO!!!

  • SO AS NIGERIA DEY BURN EVERYDAY, DIS WAN NA YOUR BIGGEST PROBLEM??? ABI???
  • OK O...WE NO VEX...AND GOD SEF NO VEX....Shikena.
  • SE ALL YOU WANT NA TO GO AROUND WITH TOTO, INSTEAD OF PRICK???
  • WHY NOT...ITS A FREE WORLD KE....according to Oyinbo people.
  • BUT MAKE SURE YOU REMAIN IN DAT YOUR EUROPE WEY YOU DEY...ABI NA THAILAND YOU SAY YOU DEY SEF.
  • BCOS IF AREA BOY CATCH YOU FOR LAGOS...YOU GO SMELL PEPPER!!! WALAHI...I KNO. NO BE SAY I DEY GUESS, OR WEDA DEM TELL ME.
  • SEE YOUR HEAD LIKE COCONUT....WITH DAT YOUR FAKE HAIR.
  • OMOKOMO.
  • ALL OF UNA WEY LIKE EVERYTIN SKIRT...IF YOU GO TAKE MISTAKE LAND DIS KAIN WAN...NAIM BE SAY PRICK GO MEET PRICK...LOL. Yeparipa. Ee no go funny.



No comments:

Post a Comment