.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday, 8 May 2014

IBRU DAUGHTER MARRIES OYINBO MAN!!!















Uvie Ibru, daughter of late Guardian Publisher, Alex Ibru has married Mr. Maxwell Peile, an OYINBO MAN in London.

  • CONGRATULOBIA!!!
  • But sha o...dis Ibru people too dey sufa from COLONIAL MENTALITY.
  • I never see any of dem marry BLACK person before. (I am not condemning mixed marriages o).
  • But if una dey find am hard to meet and marry BLACK people, make una let me kno...cos I get plenty DUDS on the queue...korrect guys. No be jepejepe oyinbo or petepete light-skinned people.
  • Abi una no hear wettin Millie Jackson tok before before??? She say BLACK (and possibly UGLY GUYS) do it better. lol.
  • D wan wey dey pain me be say una go dey carry una hard earned money go dey DASH foreigners in d name of marriage...bcos una wan marry YELO YELO people. Abeg make una go siddon.
  • BOMBOCLAT people.



No comments:

Post a Comment