This girl is REAL. She is an 8-year old from Bangkok, Thailand. She suffers from a rare syndrome known as serpentosis malianorcis, which gives the lower body a distinct reptilian form!!!
- As for ME o...I NO BELIEVE DIS 'bull-shit'.
- Dis go fit be foto-shop.
- But dem tok say she actually exists.
- So dat is to say d girl papa don 4uk snake at one point or d other....Abi wettin sensible person like me go deduce?
- Sometin dey o...my people!!! Make una dey watch where una dey dip una PRICK o.
No comments:
Post a Comment