.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 20 January 2014

GUSAU TO BECOME NEXT MINISTER OF DEFENCE!!!



General Aliyu Gusau, a former Chief of Army Staff, and several times the National Security Adviser NSA is to become your Minister of Defence.

  • OKAY....WELCOME SIR....make una dey do una woroo-woroo.
  • God dey look una.
  • Se na only dis old man fit do dat work for d whole Nigeria, wey dem dey go call am from eem village every time??? How many times ee wan be Minister for dat country??? What did he achieve when he was there dat was so spectacular???
  • In fact I can even bet my bottom $$$£££ dat dis GERIATRIC GEEZER cannot even operate a basic computer. Dat is how much we are short-changing our younger generation of educated professionals in Nigeria....all in d name of DIRTY POLITICS and SICK ZONING.
  • Jonahhhhh.... you too dey fear mallams. You be d original COWARD!!! You are bending over backwards for dem...na dat wan dem go take FUCK U UP and FINISH you. Mark my words.
  • You no get your own MIND....pity. You no even get SPINE sef.

No comments:

Post a Comment