.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday, 19 January 2014

MKO ABIOLA'S DAUGHTER BECOMES A CHRISTIAN!!!



The daughter of late MKO Abiola, Tundun Abiola has embraced Christianity. She also dropped her muslim name, Hawa, and now answers Victoria!!!

  • Interesting!!!
  • Make you no follow dem go church wey dem dey chop grass o!!!
  • Or d wan wey pastor go say make you go bring wettin remain for your papa money come give church.
  • We have to advise you o.. bcos you are new in d HOUSE OF GOD...make you no go do IGG (INITIAL GRA-GRA).
  • We...we don see all those pastors FINISH...na as to chop all of dem dey.
  • Yoruba people say ATI JEUN LO SE PATAKI... (AS TO FILL BELE, NAIM BE PRIORITY).

No comments:

Post a Comment