There is no room for this MADNESS in our Culture.
- Dis na sheer ASHAWOISM....short of going to stand on Ozumba Mbadiwe Road at night!!!
- Make una wake up...even Oyinbo dey show some decorum.
- Look yoursef well well...you no be 4ukin oyinbo....so make una stop polluting the minds of awa younger generations to come. BODY NO BE DUSTBIN.
- When una face don too worwor (ugly), una go come dey expose body as your LAST CARD.
- On d other hand I sympathize with women like dis bcos it is obvious they need a 4ukin good 4UK for dem to behave demselves in public.
- It is another way of saying...I NEED A REAL MAN....poor thing. Where were you when I was FREE??? GADDEM!!! lol.
- Gaddemitt...dis is not d Naija I left behind. WHAT HAPPENED??? HELPPPPP!!!
No comments:
Post a Comment