.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday, 17 January 2014

WOMAN JUSTICE!!!



Hahaha....THIS WOMAN DECIDED TO PEE OVER ANOTHER WOMAN, AFTER POUNDING HER UP!!!

  • Dis na lesson for you guys out there...especially those wey no dey too sure of their muscles (MUSKOOL).
  • No forget say some women be KILIWIII, APURUKA...JASKELE.
  • Dis wan go beat you sotay, your prick no go fit raise one inch sef...lol.
  • Me I fear o....but I full ground GADAGBA!!!
  • Walahi if dis wan happen to me I go just pretend say I don die finish patapata.
  • Im sure you are asking what difference dat would make...bcos before person shit or piss for your head naim be say dem beat you, pound you sotay even your legs no fit run....lol.
  • I no fit laugh....see d yellow acidic piss sef. Hehehe!!! Ee beta make I face execution than dis punishment....wettin?

No comments:

Post a Comment