THIS IS THE BUSINESS-CARD (COMPLIMENTARY CARD) OF WIFE OF PRESIDENT JONATHAN'S CSO CHIEF SECURITY OFFICER!!!
- I can't stop laughing...Hehehe. Naija 4SHOW.
- Naim be say his driver's wife go get their own cards too.
- I no blame dem sha...bcos when Mopol handle you for Naija check-point...NA ONLY YOU AND YOUR GOD...If you no declare your status fast fast dem go fit don register few hot slaps for your face before you even recognize who dey speak to you.
- On d whole na women dey enjoy BIG position even pass their husbands sef...abi una no see as MADAM PATIENCE dey hamma d position pass Jonah??? So madam OBUA must to follow big madam Patience footsteps ke.
No comments:
Post a Comment