Figures released by the British Transport Police in London have revealed that more than half of those convicted for pick-pocketing on the London Underground were Romanians. Of the 17 convicted between 2012 and 2013, 52% were Romanians. They are closely followed by Jamaicans, Slovakians, Algerians, Latvians, Somalians, Bulgarians, and Mexicans. Also Romanians and Bulgarians are responsible for 90% of the credit card-skimming in Europe!!!
- I fear o!!!...Thank God Naija no feature here.
- Dis guys are desperados...but walahi ee go hard before dem fit pick Naijaman pocket.
- Wettin dem carry for head??? Even if dem carry FAYA for head....or even chop CRAZE sef.
- Bcos Naija eye RED pass their own....abi una wan try us???
- Sebi una kno say Prisoner Oga na WARDER!!!
- D tin wey Jamo don try before una (Romanians) come London. Dem see say Naija na hard meat.
- NO SHAKIN!!!
No comments:
Post a Comment