We hear that Ghanaians are going BUNKERS over having mixed-race babies, otherwise known as 'half-casts'. They are said to be paying as much as $3,000 to specialist doctors for artificial insemination!!!
- I dey SHAME for una.
- Abi una no get HISTORY?
- What is so special about MULATO or PON-FURO people... (excuse oyinbo)???
- Na inferiority complex dey worry una.
- Abi na bcos una skin dey too black...cos Ghanaians are often VERY BLACK people. Some be like charcoal sef...my AFLAO brodas!!!
- But dat should indeed be a PRIDE...rather than a complex.
- Abeg make una ENLIGHTEN me...bcos I cannot fathom dis. Dis na madness wey poverty dey inflict on FRAIL MINDS.
- As for me ooo I'M BLACK & PROUD!!!
- Naim be say all d OYINBO scumbags and unemployed gutter-snipes go see business to do...donating their dirty sperms to Ghanaians to fill their women with. I shame o!!!
No comments:
Post a Comment