Researchers have shown that mortality rate, especially among men in Russia is mainly due to alcohol (VODKA). Compared to 7% of British men, 25% of Russian men die from liver diseases before the age of 55, as a result of excessive alcohol dependence. These are the result of researches from the Russian Cancer Centre in Moscow, the World Health Organization, and the Oxford University, UK.
- How for do...man no die man no rotten.
- Na d COLD and FRUSTRATION dey make dem dey faya VODKA.
- Plus...it is very cheap out there. Ee be like say make person dey buy coca-cola.
- Na their national export ke...so dey must to first die before d people wey dey import am go die....abi? Person no go taste wettin ee wan export??? lol.
No comments:
Post a Comment