.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday, 23 January 2014

IT IS CALLED 'EYE-SERVICE'!!!



See this old man, Dalhatu Tafida, UK Ambassador!!! The guy is almost PROSTRATE!!! But I call it ACTING.

  • Hehehe....awa elders say no be all IDOBALE (prostrating) wey person must accept...like dis wan.
  • Some of dem na curse dem dey take am fling for person head.
  • Dis old papa don dey do politics for Nigeria before Jonathan enter University.
  • But like a typical Politician, d guy dey do eye-service...I bet under his breath, he is saying DAMBOROBA SHEGE....GOD PUNISH YA PAPA!!!
  • But what surprises me is dat Oga Presido no even tell am make ee get up.
  • Nawa o....D Ambassador was probably lobbying for a 3rd or 4th term....yeye guy. Like all d other GERIATRICS like him, dem wan die for public office.
  • And I sure say MAMA PAYSHEEE (Patience) dey vex as she siddon there. She dey say dis stupid man feels too proud to lie flat for my boy...ennnn?

No comments:

Post a Comment