GOVERNMENT RESEARCHERS IN THE UK CLAIM THESE DRINKS ARE LACED WITH HIGH SUGAR AND CAFFEINE, AND SHOULD BE BANNED FROM SCHOOLS BECAUSE THEY MAKE KIDS HYPERACTIVE AND DIFFICULT TO CONTROL!!!
- Hehehe..when you hear d names sef, you no go fear? RED-BULL...MONSTER!!! Otherwise known as AJEBIDAN (call me I answer). Nawa o.
- I get one friend wey dey addicted to d damn tin sef.
- Some people wey no fit afford Viagra dey take am 4uk sef.
- Maybe some of my readers can enlighten us on dat....lol.
- Na so I hear oooo. No be me tok am o!!! Bcos I kno say some of una go rush go dey buy cartons now....ehennnn.
- You kno say me I be small pikin.
No comments:
Post a Comment