Jos is awash with Campaign Posters of Mallam Nuhu Ribadu FOR PRESIDENT, 2015. It signifies him as the APC Presidential candidate for 2015. However some top members of APC have denied knowledge of it!!!
- Nawa for una...mischief makers don start dey dribble Nigerians.
- You will be surprised say na people wey dem no send message gogo dey print posters bcos dem wan make Nuhu give dem money....PRAISE SINGERS..
- Dem go become emergency Campaign Manager.
- No be una fault. Na so some fully grown people dey take dey CHOP for Nigeria....u cannot put your hand on the kain job wey dem dey do...all na POLITICS...abi?
No comments:
Post a Comment