.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday, 19 January 2014

FLESH-EATING FISH!!!

Vicious: A shoal of sharp-toothed palometas have been blamed for recent attacks on swimmers in Argentina

This flesh-eating fish known as PALOMETAS, a species of Piranha, has been known to attack beach-revelers in Argentinian's Buenos Aires Sea Shores.

  • Nawa o...abi dem no get fishermen for dat una side?
  • Abeg send dem down to Lekki Beach, make dem come see who go chop who!!!
  • Dem dey craze...dem never see hungry folks.
  • Make dem go ask their biological brothers...CAT FISH, wettin we dey take dem do.
  • Na POINT AND KILL straight.
  • Na for inside PEPPER SOUP dem go end up...walahi.
  • Dem dey harrass oyinbo people bcos oyinbo skin soft pete-pete pass black skin...abi?  EBA and FUFU don make awa own skin hard well well. Na all dat dem long teeth go break if dey try bite black skin. Na me tok so..

No comments:

Post a Comment