A big-time female Banker in Abuja threw out her RANDY husband after she caught him cheating on her. She went further to TATTOO his one and only car!!! Poor chap.
- Hehehe!!! Nawa o...dis na BILL-BOARD ke.
- If na me be d guy I go run leave d car behind...do like say no be me get am. lol.
- Bcos dis na d beginning of ACTION to come. Dis kain babe fit take knife CUT YOUR PRICK...fine fine.
- Dis kain woman don dey watch too much oyinbo films. I fear o!!!
- Kaiii...d wahala wey TOTO go bring for some men??? Dem no dey hear say dis toto na d same everywhere. Wettin man dey look for? Enn. Abi na fooood??? lol.
No comments:
Post a Comment