.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 8 January 2014

AVIATION MINISTER IN CERTIFICATE SCANDAL!!!

Ms. Stella Oduah

The Nigerian Aviation Minister, Stella Oduah, is once again embroiled in controversy. This time it is a certificate scandal. Authorities at the St. Pauls College Virgina, say they cannot confirm if Odua bagged a First Degree Certificate in Accounting from their Institution, as she claims. Contrary to her claim also that she obtained an MBA from the same Institution, news have it that the said institution has never offered any Graduate Program whatsoever.

  • Tory don Wor-Wor.
  • Tory don get K-Leg.
  • Se una tink say to read for certificate na small tin...abi?
  • Okay o...make you dey defend yoursef. ..make I dey see.
  • Instead wey Jonah for put you for one small Ministry like HOME ECONOMICS, ee go put you for firing-line... AVIATION.
  • Dat wan na Suicide ke.
  • Well... fellow Nigerians...dem plenty for government like dat...all FAKE FAKE people...especially dis mallams wey dey like to bear DR. dis and Dr. dat.
  • Small by small we go catch all of una...bloody illiterates. Dats why una no fit perform....so so CHOP-CHOP.

No comments:

Post a Comment