The only thing this guy needs in the entire world is his 'ugly' DOGGY!!!
- Oyinbo's best friend na DOG. Dem even value dem pass human beings sef....Ridiculous!!!
- Una own beta...Mr. Oyinbo, and Mr Dog.
- Even sef you no get pikin, you no get wife....your dog naim go bury you and inherit your money!!!
- Naim be say some of my people for Africa go like to come back to dis world as Oyinbo Dog...abi?
- At least dat wan beta pass to come sufa again under wicked leaders.
No comments:
Post a Comment