.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday 10 July 2013

A WARNING FOR RACIST CUSTOMERS!!!













This black woman runs a Cafe in Ossett, West Yorkshire, England. She was forced to put up this sign because, on many occasions, white customers would immediately walk out after discovering that the Cafe belongs to a black woman. She said although some genuine customers found it funny, that was the right step to take in her circumstance.

  • God bless you ma sister...I sure say you be Naija sef as i dey see you full ground so. Dats why you dey sharp pass dem.
  • No mind d mumu people. You no send anybody message o...Na hunger no catch dem. Dem no kuku sabi beta food anyway.
  • Yoruba people tok say Oyingbo market no sabi weda anybody come market. Make dem CARRY GO!!! Na dem get problem. You are here to stay, gidigba for ground.. 
  • NAIJA4LIFE....no shakin.

No comments:

Post a Comment