.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday 15 July 2013

VIAGRA TO BE USED IN PREGNANT WOMEN.

See full size image

Scientists in New Zealand and Australia are using the anti-impotence drug, Viagra to enhance the flow of blood to the placenta during pregnancy, thereby boosting the survival of babies that are not growing properly in the womb. This disorder known as 'pre-eclampsia' accounts for over 600 stillborn babies born every year in the UK, for instance. It happens because the arteries feeding the placenta do not widen enough to deliver all the blood the baby needs for development, in some women. Viagra was launched in the UK in 1998, as the world's first drug for erectile dysfuncion.

  • Naim be say if man chop viagra, come meet woman wey chop viagra...'earthquake' (4kis) go scatter bed be dat. Ee no go funny o. Dat na 'ija ore, oleku'....gidigbo gidigbo hey!!!
  • Anyway if d tin fit pump blood enter prick, take wake 'sleeping dog' (prick), no doubt small baby go respond fast. D only tin be say I hope say when dem born dem finish dem no go become nymphomaniacs...abi wettin una tok? Even d pregnant woman sef will have to be avoided, make ee no go kill oga for too much 4kis.
  • Funny enough na dis same viagra dey kill some senators and big men for awa naija o..when dem chop am too much bcos of endless 'action' wey those small girls dey offer dem.

No comments:

Post a Comment