.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday 10 July 2013

BATTLE OF THE GENERALS.





















A war veteran, Brigadier General Godwin Alabi-Isama, recently alleged in his War Memoir that General Olusegun Obasanjo, former President of Nigeria, was a 'Blundering General' during the Nigerian Civil War. He claims that Obasanjo ran away from the enemy, and was shot on the bottom, in addition to losing thousands of men in one hour of battle.

  • Waooooo. Ee get as ee be o. Dat mean say d mark go still dey d yansh gadagba, if we look...bcos bullet no be mosquito bite ke. D evidence cannot hide. So make Baba deny d allegation, make we see.
  • Dis na two elephants wey wan scatter ground...so make d rest of us pick race o.
  • On a lighter note..i hear say some Generals no even sabi shoot gun sef...but dem go dey rake for bloody civilians.
  • Na person wey turn eem back to gun, naim gun go fit nak for yansh. If na true Baba pick race...we fit forgive am, bcos dat time he no get 'big belle' like now. Yes o!!! But i no believe, bcos d Baba wey i know na 'shakara' man. Even sef dem say he get juju wey he dey take disappear during d war. lol.

No comments:

Post a Comment