.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Saturday, 6 July 2013

LIZARD POOP, NOW SCARCE IN ABUJA.
















Lizard dung has suddenly become gold dust in Abuja and its surrounding towns, as drug addicts have added it to their retinue of hard drugs. It is said that since cocaine, heroin, and meth, have increasingly become expensive and dangerous, local young druggies have now turned to this 'cheaper' mode for getting high. As a result lizards have suddenly become luxury animals in Abuja. This has been made worse because Federal Agencies like NAFDAC and NDLEA have recently cracked down on those buying Benylin and Codeine Cough Syrups to get high.

  • Una dey craze o..you dis 'amugbo' children. Una papa don chop money sotay dey no get time to train una. Very soon na human shit una go dey chop/sniff..abi?
  • As a matter of fact where Nafdac and Ndlea go all dis years? Una just dey kno say lizard shit na drugs? Ee don tay wey Kano boys and Northern bad boys don dey sniff am ke. Wettin you tink say Boko-Nonsense people take start? Abi una no know anytin?
  • I sure say some people go start to breed lizards now in order to make money...it is very cheap. And lizards sabi 4uk, multiply well well.
  • Dis na wettin Fela go call...'EXPENSIVE SHIT'.
  • On a serious not, we are playing here with an ecological problem (Eco). If those 'dope heads' want to sniff demselves to stupour, please by all means let dem go ahead...but make una no let awa dear lizards 'oloripupa' disappear from mother earth o. Bcos very soon una go dey chop dem for the full effect (doze). Crazy moda4kers.

No comments:

Post a Comment