.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday 10 July 2013

CHINESE FIRMS TO RUN NIGERIAN AIRPORTS???






















The Nigerian Aviation Minister, Stella Oduah, is proposing to hand over four Nigerian Airports to Chinese Firms. She awaits Presidential approval on this.

  • God go purnish you dis Nigerian Ministers....you want to sign away our heritage, and national structures to d dry, hungry, vicious, and class-less Chinese people...abi? What can dey do dat we cannot do better? I ask una.
  • Dis is just another way of getting kick-backs and chopping us dry, in collusion with foreigners. Una no get conscience. How on earth can you argue dis case? Is it cheaper or are they better managers? Una dey craze. My Godddddd.
  • Look d yeye half-past-4 woman sef...looks like market woman. ..nothing corporate about her. Does not look serious, or articulate.. She go school sef?
  • D worst tin be say Chinese people no even get standards. Dem no dey respect Human Rights..dem go enslave awa people who will provide d manual labour. Dey will not respect trade union laws of minimum standards etc. Go to Tanzania, Uganda and d rest...dey will tell you their tales of woe with dis chin chong massacists. Dey are like termites, and will TAKE OVER Nigeria. I never see where lion dey invite hyena to come chop. Una no get shame!!!
  • I hate una...D only ministers wey see road for dat Naija are d Agric minister, d Foreign Affairs minister, and Olusegun Aganga. Make d others go learn some civilization and finesse. Dey are as clueless as d person wey put dem there. 4ukers.

No comments:

Post a Comment